Goya Menor Ft. Nektunez Ameno Amapiano Lyrics
So easy (It’s Nektunez yeah) Hey ha! Oya meno (Ameno) Oyadepe kirin Hekedimi yana kukirin Help me tell them how the thing goes How the thing goes (How de ting goes) Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult Ha! You want to bamba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ha Hey! Shey you see how the thing goes Ameno, oma nare imperavi ameno Dimere, dimere, mantiro Mantire mo, ameno (Oma nare imperavi emu nare, ameno) (Oma nare imperavi emu nare, ameno) Ameno, ameno do re Ameno dori me Ameno dori me Ameno do Dori me reo Ameno dori me Ameno dori me Okay, okay ha! This Go school go school, you go dey press tools And na the parameters you wan dey too See even your papa no fit save you For all the calamity wey him pikin don do Men, all the niggas don dey find you Because that nigga wey you peff Oh boy e don puff Come on lets go Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult You want to bamba You wanna chill with the bi